@eureka_seamless I dey always forget say I wan drop passenger
Person wan drop for Macaulay na for Sabo he drop
Abeg add agbero make dem dey pursue motor for their #100
Me: l've got a business idea.
Friend: What is it?
Me: We buy a dog, teach him to come back home, then sell him. Then he comes back, and we resell him
My friend: