@mrmacaroni Am final year student am hoping u will help me with fund to buy laptop to make my project easier cafe are billing much thanks Ramadan Kareem
@mrmacaroni Abeg dey do ojoro my name never listed since I dey join your giveaway nah those wey no know the reason of your giveaway dey chop am and we go dey wish u for here dey go dey chop money there