I don advice this girls dem tire but dem no wan hear word, try to dey wear tight or pant when going out but dem no go hear. .
Nowadays phones don dey on ground with strong zooming power to capture anything capturable. . .
Una go get sense.🍂
From New York to Manchester, meet the fans powering the rise of women's football. This is more than support. It's a movement.
This is The Art of Fandom 🔴🍎
🤝 @Snapdragon x @ManUtdWomen