@movinman_@AyoMaff Panic for wetin, when your mentor drop danta and nostalgia, it does not even trend na audiomack advertising I take know sey your mentor drop music
@CaptainTella As I see sey zino dey Ur dream I don know sey your grace wey u suppose get before dreaming the dream will not come true, either u will talk rubbish to someone who suppose help you like zino do to seyi or you threaten someone that untill they die thinking about it.GOODBYE MHOBAD๐