@PrimeEdgeTips Make this game come ooo,na the last 100 naira wey dey my hand wey I suppose use do data borrow money from Easemonie I wan use stake this game ooo 🙏
With the way @BHAFC beat Arsenal Yesterday,I think they should change their bio to “The first team to beat The Premier League Champion while keeping a clean sheet”
@Adeolat4k You no see madridsta for my bio?😒
Why you go call me Chelsea fan Na e better make you call me thief, abeg no talk that thing again e dey vex me 😂😂😂😂
The only D'or that Lamine Yamal deserve is Magnet D'or cos he attracted two players to himself which made it possible for Porro to made the cross that led to Spain's goal in the FIFA WORLD CUP Final against Argentina
I will send money to those that bill me only when Manchester United win 5 games in a row 🤑....I know am safe till the end of next year cos it's not happening anytime soon