@biodun_codegeek How times fly! @biodun_codegeek I remember dose days wey someone stole Laptop for my room, I enter gbese my padi sort me out. I no fit forget for my life! I go tell Abdullah definitely. Usain bolt tutor me for school well well I no sabi book but with my padi I enter second class.
@OAanu2020 @mamaamuwo And nothing will be done, but that him brother no go dey emotion now o, awon ole it’s likely your children suffer all this looting wey una dey loot
@NigeriaNewsdesk Why them no sort am with the billions of naira they have been looting since how many years. Una no wan make masses loot but una dey loot billions.
@channelstv So you have emotion now, when your speaker ‘Mudashiru Obama’ and some other legislators stole billions of naira, you won’t be passionate then. It’s time for the poor u come remember say you get emotion. God punish your emotion.
@DStvNg
Dear Dstv
I am Adeyemi Ridwan with smart card no.:7036574294 phone no:2348026809212
I made subscription of Yanga with my GT Bank mobile app which #2565 was deducted from my account but fortunately the subscription I saw was for padi. Kindly help reverse Yanga.
@gtbank_help I make a payment of #2060 with a POS at sweet sensation egbeda, the transaction was declined and my money have not been reversed since 2nd of June 2020 kind help reverse my money thanks.