A guy asked me out 5 days ago and I said NO.
He drove past me today like I didn’t even exist.
I just wanted him to try harder. Why didn’t he try again? 😂
Guy. Women too sabi do this thing.. the moment they notice sey you don dey open your heart to them and you don start dey obsess … Then they show you what premium shege is😭😂
I go tell you say women dey lie, you go talk say your mama too?
Yes my mama too
My mama wey go wan beat me that year, I go block am
She go call everybody say I beat her.
Na all of una, be like say na inbuilt something.
Make una try dey add say na lagos life simulation una dey talk o
I just see person wey owe me money Dey talk say him go shut down quilox this night
I don almost call Police 😂😂😂