@Official_dc_01 That muyeez and youngyduu make there mama come outside make den talk am say them big pass zinoleesky
Anyone wey don achieved wetin zinoleesky get now make him come outside
@Official_dc_01 All mumu if una no see anything talk about zinoleesky make una go die na
You guys are just dey talk rubbish because of say una wan get followers sha
@Abraham5ua@zinoleesky01 The wey ur baba dudu drop for Grammy then rate am if zinoleesky drop self dem go rate pass the wey your mentor drop ๐ค una mind no go touch ground seh Ajeh