This housemates dey enjoy oo, diamond's, iphone 18,cool cash everywhere
Abeg oyinpeppers, even if na basket of pepper ๐ถ๏ธ make una gift sagamu queen na
Because body dey quick pepper her ooo, make she no kpia from bitterness of seeing other people's expensive gifts
#bbnaija
Temi nkem is so useless imagine following Dede but she is not even following back like Dede no dey rate am Temi has zero star power lol what an abomination #bbnaija
Oyin da baddie please this celebrity life those not fit you at all๐ซ๐ซ
Just quickly round up your Media rounds and go back to your father's farm in sagamu please
You are too strong,no single soft girl aesthetic in you ๐ซ๐ซ
#bbnaija