@ugo_shib Na begger wey dey your dm i blame
As a youth with 2 streams income, is he or she lazy?
I know is possible to combine up to 5 streams together but in Nigeria can you control it ?
@DanielRegha Na tha @OpeFoodCritic dey pain me pas wey dey fam himself as celeb @DanielRegha abeg help me school social media personnel is different from celeb
Omo werey omo celeb
@OpeFoodCritic For a social media personnel to be replying comments to backlash is stupidity of the highest level
Enioluwa wey talk sef apologies to his mistake but you wey be na after COVID you popular dey take sides
Celeb apanpandodo
For a social media personnel to be replying comments to backlash is stupidity of the highest level
Enioluwa wey talk sef apologies to his mistake but you wey be na after COVID you popular dey take sides
Celeb apanpandodo
@OpeFoodCritic@OpeFoodCritic
Which international recognitions do you have
And you dey call yourself celebrity
Fool and you go dey school people for tiktok
Tiktok are for people like you no come X space dey spew nonsense
@OpeFoodCritic Follow for follow wey una do wey increase your view and all don turn you to celeb
@opefoodcritic
Wetin be the tangible thing you don do for the youth in your community wey you raise
@OpeFoodCritic Ori e leyi o ma pe
People just fam themselves
Who dey celeb you
@OpeFoodCritic
WHO IS A CELEBRITY
All this una social media personnel dey carry dem sef ooo