U go hardly c fellow man fight themselves dey pursue their prick as winning move
Na women dey always go after man prick
They go first try sexually assault u n call m winning move n nothing go still happen but if na man first start to press breast n finger them nau na wahala
@TheDefiStarSeed@jok13037 Na when you type “we all should be upset” na y u dey c me for your cs
Be like say you Dey mad
The remaining upset wey I get like this na to treat who whine me n I dey keep small for the day wey I go use m for our politicians
Be careful make I no keep small for you too abeg
I no dey any group, clique or cabal for this X. Na God just dey push me through. For you wey no get any clique wey dey try make am. God go come through for you.
I keep telling people that a lot of you still don’t understand what “big club” actually means. Success comes and goes, trophies come and go, but size is something completely different.
When Manchester United start winning the league again, that’s when you’ll truly see what global support, attention and noise look like. The whole football world will be forced to pay attention. The motion will be on a different level entirely.
Some clubs are successful, some clubs are great, but very few are genuinely massive. That’s why even after years without a league title, Manchester United still dominates conversations everywhere.
No disrespect, but even Real Madrid no big reach Manchester United when it comes to global attention and moving the football world. When United rise again, una go finally understand the difference between successful and BIG. 😂