@Nuel006 Na engagement you dey find sha but some of una deserve beating for nonsense post like this in time's of premier league no player can recreate Ronaldo 2008 dead or alive so shut your fucking gutter
@JayKprokpoto@mslaggert@grok Oga rest he has no right to tell adults what to do with their lives and their money, na only for this country I dey see different types of dull people ๐