@_AsiwajuLerry Bro am among people that say is scam before but I have envidence of what am saying
Bro this niggas aee making bastard money
Someone use my sporty and be doing this he put 40k within 3days I’m seeing 290k I can show you guys untill I start questioning him he open up to me
@_AsiwajuLerry Bro I have something to say about this
This niggas are streaming games with Batano app
You see this games he play
He bypass them
Betano is fast once they score and sporty didn’t get it on time rhey stake high immediately before is being lock
Bro they hardly lose I can tell
@abazwhyllzz Abazz you Dey vex me o
Me wey never sure say I go chop today make I send wetin as how naa
Oya run me something joo
U just trigger my anger just now