@godsolo56@dwyxakol@BishopPOEvang This your stats, where u get am from? “Most” buildings with one suspended floor in Nigeria are framed structures. People do this because it gives them the option of a change in the future.
@Naija_PR Make sense, this one sweet me. Good riddance. I dey wait for all these stupid prank stars, after I don give u black eye I go con tell u say na prank too. Country wey people dey para.