@Timmyofdelta That Bosnia no good at all! They keep on passing the ball backwards
Dem no dey take on players sef to advance to that corner side, dem just dey cut back all the time
@Timmyofdelta Until you send person go village this guy
How many codes in a day have you dropped?! Bro just rest!!
Na so you talk this morning that let people play that particular game,with confidence
You go don make gullible people put their whole money on it and first game dey cut am smh