Baba God if na my sisters ,my brother or me go be the bread winner of the family make we sabi because at this stage I no understand again parent getting old everyday by day and still yet we can’t feed them or support them at this stage am tired @EmekaOghali
Omo na today i believe say I don Dey old true true omo me I no get time for this reality at alll wetin I wan prepare for final year student ahh @helpers@EmekaOghali