You will never realize how stupid your conversation is with a Ronaldo fan, till you watch it back in a video clip…
Those guys will drag you to levels of iq lower than a squirrel, God forbid 😭😭😭
@iamtolufx spain wasnt number 1 when ogunmepon scored his hattrick more dont forget with all the hattrick what was the finlal score 3-3 what a useless hattrick idolo u better pass this sha buh i like as u dey cry continue
@Kelvintalent_@bloomstarbms you do hatrick una use am draw buh we do hatrick we use am win what a waste hatrick ehn idolo u sef dey follow them cry.. hatrick pass hatrick oo
@TraderV178348@iamtolufx so it fifa that instruct Algeria players not to mark Messi or d players no get leg to mark am see as una dey move chai... i too like as u dey cry, my cup never full cry more joor