Sir Matt Busby Player of the Year ✅
United Players' Player of the Year ✅
FWA Footballer of the Year ✅
Premier League Player of the Season ✅
That's our Bruno 🐐
If you dey X and you be Man United fan and you no cook today wallahi you no be true fan. We don too suffer. 😭😭😭
Cook! Cook! Paint the timeline RED!
#GGMU 🟥🟥🟥
E get one Cutback abi nah chop una dey call am wey Neto do yesterday, walahi tears nearly comot for my eyes for ball house
If I see the video I go post am
“Dem say why people wey comot for Olamide label no blow again… people wey comot for Wizkid label why dem no blow again. People wey comot for Don Jazzy abi Davido..”
Who understands what Portable is saying?
The new Netflix documentary Diddy: The Reckoning presents evidence that Diddy offered $1 million to 40 gang members at a party to k*ll Tupac and Suge Knight in 1995–1996. It also shows Diddy wiring cash to shady contacts in Las Vegas right around the time of Tupac’s shooting. Insiders claim this was hush money for the hitmen, tied to the Quad Studios beef.