@Viralgeek1@lamine10yamal10@iamloki077 Na when Barca Dey win he easy but dem beat Madrid or draw he no easy… Barca wey get average players win laliga meaning Madrid is below average ba?
@lilylovevibes@FabrizioRomano Nothing concern you go warn eba for kitchen.. na people wey no be barca fan dey compare them… see as she be like ogbono soup
@KelvinJ70808@lamine10yamal10 If na Ronaldo he has elite mentality and egoistic… but Yamal is arrogant, he talks too much… I dey use today Sunday pledge anywhere you for see goodnews person go talk bad about you for there.