@ManLikeIcey Na ogun ogun nai go damage your yansh, you Dey craze, person get pikin make he no talk about them again, Wetin you Dey talk self your head correct so
@30BGPLAYBOY @zaddyswanky The mumu no fit reply una again shame don blow am for eye, next time Dey goggle something before you talk πππππ