@Prestigious_Gt Rebecca he even mentioned was sentimental but I think using the bible Adam might want him to seek Eve’s wisdom. Abraham will be thinking about Sarah’s response when Haggai got pregnant. I know what Ahab might be saying in the grave, so will Ananais looking for network to reply.
@LFC I really dey shame for this my club.
I talk am say that last win na fluke but Una done prove me right today.
Damm see as my haters just dey celebrate, kai Una do me this one ooo.
Jersey wey I wear comot I nor fit wear am come back.