I'll be crediting 50 persons at random 1k each for @oluoftrades course discount
Drop your account number
Like & Repost this tweet
You must be following @X100Learnground
Pls don't use the money to buy Shawarma😂🙏
Pounds for pounds,flesh for flesh
Whether u be aiye oo,eiye oo,or sealords whatever it may be this boy sang for make us happy, jubilate,think,rejoice supported even while is in pains nd living in fear now it’s our time to do our part for him I want everyone with one voice let get him justice all hands on deck #justice for Mohbad fish dem out legal or illegal
If una like make una pack una family member do tribute song first release his catalogue nd unpaid royalties legally
Then we start fresh discussion about other things she goat with British accent
All of una wey Dey der wen things Dey hapun wey Dey form gang gang
Una just jam wahala I know all of una is better una travel no come back for life bcos hmm ‘anyways boys don Dey street
Sha everybody go feel am
Seyi tinubu you’re the face of youth in this country nd I know you’re a man of diligence nd integrity pls activate before we go street on this matter
Police station no go contain all of us Ajeh!!
In the past few days have tried my best not to carry phone nd type anything but Mohbad spirit won’t let me rest knowing I’m the only one make his spirit calm by making those of them who make him live in fear nd almost with nothing to feed on never also get rest nd he don start yes I mean wahaLa just wan start like this I NO GO GREE nd I mean it Samlarry nd whole marlians music must be arrested make all of us Dey police nd if the Nigerian police too weak as body to fish this people out we do it street,legal or illegal any which way like this war don start
If they all ran out the country which shows that they’re actually guilt of whatever crime were said to have committed by them then it’s they’re guilty nd they all know they should never come back nd they should ban from entering the country for life
The structure of violence is all they have!!
This lady was attacked, she went and got first aid and still came back to vote..!!
That is how you shame the oppressor..
I need to find her...
Help me Twitter people..