@trenchesbatman@boy_director I’m pretty sure most of this things I de talk de new to you, cause u no know about this sport, u no know wetin e mean to cut weight, person wey tell dana say eno go fight for this weight class again cause of the how de weight cut drain am
U de here de say e dominate for ground
@trenchesbatman@boy_director Person wey don de gain weight to fight Jiri for 205 weight class come gats cut weight back to 185 before this fight, person wey almost faint for weigh ins😂😂
Infact he didn’t even make weight sef
Bro
Go and understand this sport more
@trenchesbatman@boy_director Okay how did he win?😂😂😂
Lmfao
Robbed?
You’re the only one with that take cause you don’t know this sport even Chimaev no complain😂😂
U no sabi this sports sha las las
Cause if u know wetin sup u no go de talk all this
@ngyou_kajj@trenchesbatman@boy_director Tel him, he didn’t do any work on the ground, just holding someone on the floor means nothing 😂😂😂
Sean was constantly succeeding with his jabs all the time the fight was on the feet 😂
@trenchesbatman@ngyou_kajj@boy_director Na lie o😂😂😂
U no sabi UFC or MMA be that say na ground time wins matches lmfao
😂😂😂😂😂
If you have ground time and no activities for ground no strike or working for the Ground na rubbish de play😂😂
@trenchesbatman@boy_director Bro😂😂
Na Chimaev worst grappling performance be dis for he UFC career 😂😂
You no know am, he no do shit today, he was gassed from weight cut, no de stress yourself even him sef talk say he go move go higher weight class after this match 😂😂
I hope you even understand all this
@trenchesbatman@boy_director And by the way, UFC na MMA no be wrestling, Sean’s non stop Jabs gave him a lot of point in this match, you need to watch again😂.
Say wrestling lol
This na Chimaev worst grappling performance sef if you sabi UFC well, person wey if e hold you,na there Una go de till end of round
@trenchesbatman@Purv45@boy_director Why I ask you this question na say you no sabi Chimaev, if you sabi am you go know say eno do shit for grappling today, the weight cut had effect on his performance today, he was gassed and couldn’t hold Sean down, so I don’t know what you watched saying He dominated Sean.