@officialABAT our Oga abeg I take wetin you dey serve beg you.
Na human being terrorist, bandits and extremists dey kill for north no be cow and goat. When our lives go begin matter abeg.
@NigIsland@PeterObi@Firdaussyyyy And so it should continue.
Because the past Governments did not stop it, this current one should allow it grow more heads.
Please call a spade a spade please.
@Nccbella That's very simple na.
Me: babe e be like say you get beef with your old self.
Babe: what do you mean?
Me: I can't find her e be like say you chop am ooh.
FYI, you don dey turn two people, and na only one person I dey date ooh.