@Francolyahoolc1@Ramkish68725686 Like my brother" why she dey talk am for the internet if she doesn't want people to think otherwise saying "without a man's support "๐๐
@Ramkish68725686 ๐Any lady that say this kind of thing "without a man's support or without a man" is lying, because what will make you bring that part up if you are not trying to prove a point that is not there ๐
@PhilipObinna12 This thing na just rubbish ๐โ๐
Unto say you dey give pesin work calling yourself Chairman you dey do am like say no be pesin pikin en be because of small mess up ๐คโ
If na me I go forget who you be start to dey fetch you blow for eye, spoil your face like this eee๐คฌ๐ค
@UnderCartel1 Big Congratulations ๐๐ฏ๐
I pray to see the same result ๐โค๏ธ
And game way go give me that result. Amen ๐โค๏ธ๐
More wins to you ๐
@sammybasic When pesin active for game
E go cut, but when pesin no active, you go dey see boom any how๐ญ
Well, Congratulations to all that where active. ๐ more wins