@Onsogbu@officialABAT You are not commander in chief but your wife owns 96% of the hospitals in Lagos,you own shares in all tv or radio channels in Lagos,only for humans to be killed in toll gate and the governor of them have the mind to say no one is dead only few where injured ๐๐๐๐naija nah zoo
@renoomokri I like as you said you just landed so you donโt base in Nigeria,and donโt you think it shameful for your to be saying Nigeria your self acclaimed giant of African,using sentences like (Nigeria we still getting or going there) in 2025 bro it shameful,we not in 1960 no more bros
@blackebony28 Rich man give his fans money,broke mf like you wey no get trend pass vdm Dey talk say he Dey pepper that dirty thing wey Dey beg 7m online
Una really Dey underrate common sense say e common for that zoo Nigeria oo
@japh_man You don pass 40years oooo,but you still Dey talk this bullcraps for mouth,so Burna and wiz too Dey use both stream,Davido fan base no just like to Dey drag nonsense online,cause we are more learned to know that it normal,at ur age u still Dey monkey up and down
@sakpo0007_ Abeg where Davido call the girl name,and how you go just assume davido is taking to common barbecue ๐ฅธ๐ฅธthe only thing happening is that u guys think davido give a f about a cheap girl like that