🚨🚘 BREAKING NEWS FROM ILORIN CAR SPOTTING! 🚘🚨
For Ilorin, no just dey spot car… check who dey drive am first! Because Baba Igboro fit surprise you anywhere 😂🚗💨
@lekan_kingkong na one of the nicest person wey me know and he always wants other people to grow so coming out with the whole spotlight stealing thing is overrated abeg.. he does not role like that #agba#agbainaki
People kept tweeting @lekan_kingkong cos they know he is talented, him drop content straight up as a sure content creator.. No pun intended and gbam una start to dey yarn diff story
Oju orun to eye fo common, I no know Why ppl like wahala @lekan_kingkong na one of the dopest yoruba king of content I know and a straight forward dude. So make una forget all this okoto meow #agbainaki#agba