@smallpepper_tye@demolaisavirgin Na if money no dey na him work dey rough, sometimes that period wey u dey collect, u fit come lazy, just find young boys wey blood dey hot make dem them dey bomb Dey bring out work, ur work na to just dey finish work.. everything na brain
@smallpepper_tye@demolaisavirgin With the money wey that cl the give u, u fit use am make ur work easyโฆ card better site, buy more tools and game up, Aswr with money e no hard to find cl.. just invest in ur tools. Over
@Celebritysk_ U don turn paying cl, last time no dey end, u go too pay till u run.. then he go come on x, tweet Iโve just lost my Germany paying cl ๐