Leg wey I never use dance since, na opportunity to thank my God I see, you say make I no DISPLAY? ๐ญ๐คฃ
Who be David for Bible when SHAGGI wan dance? ๐๐ฅ DEY PLAY!
Make una even thank God say I still respect the fact say na presence of God we dey. If no be that one, I for don run outside church go climb generator! ๐ญ๐คฃ๐๐ฝ
HAPPY SUNDAY JOOOOR!!! ๐๐ค GOD IS FAITHFUL!!! ๐๐ฝ๐ฅ
๐ฅ: @HarvestersINT_ โ
Whoever has seized your papers, your document, your passport, your favour, your opportunity
As i pray; let it be released in Jesus Name!!
#HallelujahChallenge