@erigganewmoney 🤣🤣🤣🤣imagine na Naija married men go de vex say their sidechicks cheat on them, them wey cheat on their wives nko, how they want talk am
@erigganewmoney U no need to explain, because even after the explanation, people go still choose to believe what they want to believe about, so no need of explaining yourself jarree, do what will give you happiness, that's all
@erigganewmoney Gender bias na e de worry them, E be like married man, you will hear it is in their nature, men are cheat, married woman cheat, you will hear, she been never ready, she rush go marry, send her go her father house, ashawo still dey her eye, Naija with Gender bias
@erigganewmoney Them no give una chance to knack any how ooo
As far as pills de disappoint girls, CD de disappoint too, this pill may not be 100% free
Make you no father pikin wey you no know