Your present situation is not your final destination. Keep working, keep believing, and never allow temporary struggles to destroy your permanent dreams.โ
Omo, your papa no reason well that time ooh. Person don make am, na prayer you suppose dey pray for your own pikin, no be advice to Comot where he Dey see torokobo!!