Make nobody quote my tweet because I’m supporting Tinubu oh 😂. Ejhor oh! This one una dey run curses on people simply because they support APC. Abeg, promote your candidate and allow me to promote mine in peace. We can disagree politically without all these curses. Kolorfah rara