@elon_not_musk_@tech_twi Machine wey dey take almost 5 minutes to boot?🤣🤣booting sef for remind you,the experience you go get from heavy usage wai🤣core i5🤣 smh
@BigPresident00@tech_twi Masa no one is talking about cheap here,🤣is it fit for duty? Me then you nor know how many cores edey,process do you know the difference between Intel and amd?🤣🤣Ghanaians smh