@Raphman_UI@PorndiTed @vdmempire My own be say wizkid no be social media person, make he no dey call am out due to all this bloggers because my guy no get time for nonsense, you think say he be like davido way dey follow una stream TikTok niii lol 😂 I laugh in Chinese man
@Raphman_UI@PorndiTed @vdmempire You no be person wey i go dey follow dey talk on here. You dey whine yourself? you
don follow dosh lowkey have conversation for your life before dude? Smile 😂 abeg face front, omoh me i be peller die hard fans you don support peller by subscribing? Where you wan see 💰
@Brighto_Dynasty I like as this guy dey make himself happy. Warey don accept his fate naw why he dey put arsenal for first I laugh in Chinese, you no predict Chelsea, Man U, Liverpool and man city you dey talk arsenal! Bro are you kidding?
@__CD2 He recreate the picture ni my guy, naw where life meet you make you chop am cox you fit no see second chance my brr brotherhood his proud of him
@fimlex2 He give up nii after they nab them, abeg in everything wey you dey pass through for this life no give up, make them no steal your phone, make police no catch you, make woman no die for your house. Ire ooo