@UnitedStandMUFC Can you people sign new players as well ๐คท๐ฟโโ๏ธ๐ค๐ป Biko ๐coz this new away kit is not going to win matches for us next season ๐ค๐ค๐ป
๐ธTHE DARK ARTS ๐ฆ๐ท ARGENTINA & LIONEL MESSI
VIDEO 1 : Messi appears to signal his teammates to go down after ๐ฆ๐ทEnzo Fernรกndez's challenge on ๐ช๐ฆElliot Anderson.
VIDEO 2 : As ๐ฆ๐ทArgentina surround the referee, Messi remains calm and detached, as if he knows nothing.
@dammiedammie35 Those ones weyDey stand for road Dey search ๐ peopleโs phone ๐ฑ get power pass una wey Dey give orders online because this isnโt the first time or the second time that FCT commissioner of police have said something like this and yet they keep doing otherwise ๐คท๐ฟโโ๏ธ๐ค๐ป
@superTekka Even people wey he help win the league no gree look ๐ him side anymore ๐คท๐ฟโโ๏ธ๐ค๐ปone kobo they no gree pay for his services
@yL_IN_LAGOS Who send wetin he Dey do at home? The truth must be told ๐ฏ if he like make he Dey form strong head like say the dragging no Dey touch him
@UtdForever7@UtdTopCee Na so una talk about Obi or abi wetin be his name again ๐คท๐ฟโโ๏ธ๐ค๐ปnobody is talking about him anymore ๐คฆ๐ฟโโ๏ธ