@ekuyi_morris@Oyinlola_cfc But at least they have a premier league title right?
Show me your champions league, FIFA club world cup, intercontinental cup, conference league, Europa league??π€‘π€‘
@Mimi459085Mimi@davido I don check ur page I no even seen anything reason able aside from ur rubbish bragging na only social Media una dey get millions for aza π€‘π€‘π€‘
@hell_bent47@swayveemusic For u wey never blow for even the 36 states finish ππ
Omo dis guy is sick
No wonder your problem na omah Lay
you really need SOSO
@zhus_jdo Bro be honest with urself are u not irritated with wat u are doing?π
Omah fit no even sabi u sef .u wey never blow for Nigeria finish Dey drag who b international artist na Wa ooo ππ
@fxbat01@zhus_jdo Nah bro u wicked ππ
I have been reading comments but e get where dis wan touch
Dis nigga no just wan live our spirit make him rest in peace π€¬