Dem don even get sign board for di #Fulani mata. #RevolutionNow and all what government officials know is to follow protocols to avoid war ...... use your kidney!!! And kudos to #sundayighoho we need more of him
I just watch some videos of wetin some traditional rulers tok. All werin politicians sabi do na to hold meetings (theory) the practical tins dem no dey fit do am. Dem just be like horse for inside book. If we no scatter am, rearrange our country, we go suffer for 2023 #whatsapp
Governors dey follow protocols becos dem no want war but di killings dey affect us. Pipo dey die everyday and notin dey happen. Da war go happen weda we like am or not. For dis Naija di only solution na #war#whatsapp#segalink
I no understand why @NigeriaGov no dey take dis fulani herdsmen mata serious. We dey live for country where @NGRPresident sidon cross leg ontop dis mata. Traditional rulers dey tok rubbish becos der family members no dey involved.