Desperation 😂 , Make una dey calm down oh, Na my ijaw tradition i dey support 🤣, Ijaw man wey nor dey do Egbesu is hard to find, Meaning of Egbesu is ark of God, and na only ijaw people dey do ham just like how everyday tradition get their gods, But our own nor dey support evil