Una Caterdogs no dey shame? Una contribute money to gift una mentor a cake and a frame on his birthday. Very poor settings 🤣 And una still dey compare una sef to Pellerians? No be cho cho cho ooo, evidence choke! Y’all are broke ass. Una IShowSpeed no pay una salary? 🤣
@flames_28 This same fools dey the boy channel. He’s giving because he has the heart of gold and God keeps blessing for helping people . Una mentor wey una mentor stingy die
@streamerpulse_ This was the amount Peller made within 5minutes yesterday. Una mentor dey learn. No be Cho Cho Cho . Google sef confirm ham. Only Peller and Jarvis fit run ham.
@EzehVic4020@Adam_73837373 If den born una well make una leave location on. You think the peanut wey una ishowspit dey pay una go save you. Your eyes go red
@VicthorValenti2@bigswankky I don screenshot your picture and comment down, I will send it to his management. If anything happens to him or any of his family members, you go explain. Mumu, I like as una dey put una sef for trouble
@iknow_dem@bigswankky Trending my foot. Una mentor wey no get glory. Una fools wey suppose dey post ham sef nah another person una dey promote. He won a battle day before yesterday and he’s no where to be found on social media yesterday. Una go glory nah for a day?