@mbalie_shalom Abeg I am done with bbn all these fans u all are so dumb imagine blaming people posting it and u Dey support person wey make Dem post am na wa ohh
@Gistloversblog1 I don Dey taya for this bbn ohh the people controlling the camera just Dey make me ves and we nor get who we wan cry go meet the shit is painful af #BBNajia#BBNaijaShineYaEye whitemoney tega Queen pere angel