The way I’m about to start speaking out on insecurity and bad governance in Nigeria, all these N3k sponsored attackers better get ready. If una wan cancel me, make una line up well. Cos me to I DONE FALL OUT!🙅🏽♂️
@LckyB1@JaydenSmit94688@isthaths how far hardworking boss?? its never a luck??😂😂😂 ur hardworking don bring another boom so far???
hope your 5k daily never finish o😂😂😂
@Kalelflyy i no even talk weitin bad o😏😏 i just call him “new comer” una dey cry 🤣🤣 na yesterday i knw him sha😂 and he never even get 5k followers dat time 🤣🤣 abeg make una no vex o.. i no fit dey use my 70k salary stake all his edit ni oo