@JAYwnaq Ano get that amount at all but I know me sef go boom for ya game wey I go send Better fund and also ago send u my preek as well cos I go too deh happy that day
@Ogbeni__Skrtel Oloribu eniyan☹️ if na other party una deh support I for no comment but see na devil go punish you and ya generation devil answer this prayer I pray make this man come back in next 10 years begging for money with his generation☹️🤧
@Taizinn_@henny_poker@SaharaReporters Na u gangan idiot human being Nigeria will never be better we’re only kidding na fool full Nigeria na one of dem u deh