@Xperience_Snr@UnkleAyo@OSAS4l Lol Paulo sabi dance like madt too o
But just as Peter sabi sing too, but paul pass am, na so Paul sabi the dance too, but Peter pass am
@tobyasky You be big fool. Abi Seedorf tell you say na 2008 skills e been dey describe? You just wrote something else entirely different from what dude was saying. Dey zuor for here
@jamiuxxvi Lmao. See these fools. Na so una wan mumu dey for life. No be only lose 7 to messi. Una think say now na like before wey una go lie anyhow and we go let una? God punish una