This is a video that should be watched, rewatched, and internalized by every young person out there.
This timely surmise by Rev @sam_adeyemi is a MUST WATCH!!
Thank you, Sir!
@CrownprinceCom2 If I was the guy I will forgive her as a prove of love. Because she will leave with the guilt for the rest her life, the guy is lucky to know his devil’s loyalty limit a thing most men will never know unless DNA exposes.
Many people wey dey smoke talk say e dey help dem knack. Even some girls prefer men wey dey smoke Igbo because dem believe dem dey knack well.
But no matter how dem want paint am, smoking no be healthy habit and e get zero benefit. Quit smoking today.