Only you, you get
Starlink.
Red Magic 15pro.
Gaming chair.
Phone cooler.
Gaming headset.
3300+ OVR squad.
But me wey GLO wan kpai with my 3206 OVR squad, make I give you free win abi😂
Una dey talk o😂😂. eFootball.
Lmao, they call it “challenge” first time i hear am na that Onowu guy tell me make i drop challenge I think say na betting I don dey happy before he talk say I go deposit money if I win he go refund my money, I ask am wetin him get to lose he say na “challenge na” 😂💔
I dm one for TikTok say I wan play am ,he say 25k for best for three like say no be both of us go enjoy the match 😂
I dey pay for your time so my time no dey go too ? After that you con want my free win for division ? 😂Funny pple

"content creators that fought for servers" 🤣🤣🤣😹😹😹😹😂
No social media app pushed this server stuff and SA filter more than Twitter and reddit btw
These guys don't know how much pull Twitter has on major companies but "content creators that fought so hard for servers" lol😹😹😹
To those content creators 'begging' for free wins:
- how many times have you forfeited a game for a dude that needs one last game to Division 1?
- since the no relegation phase, how many times have you forfeited a game when you're in 1800 rating cuz yunno can't relegate??
Lol.