@cindyconfid1@TheDamiForeign You get luck say voice note no dey this comment section
You for throw your phone for river today with watin I wan tell you
@Factsss88@Threexixty360 All these for 1k mtn giveaway card wey you wan chop๐คฒ๐คฒ๐คฒ
God no go allow me do slave for my young ones.
He go soon send una make Una go chop people account too soon
Fools !
@Factsss88@Threexixty360 Lol. I donโt envy . Iโm not even a social media person and you donโt even know my status .
So why would I be pained over other people achievements
Iโm just letting you know that Carter is not peller mate in industry
Which time you come online sef .
@Threexixty360 The time wey carter dey hustle una oga sef still dey his mama house . Talkless of you
Like I said peller is just graced . Carter is not his mate on social media .
End of argument!
@Threexixty360 Bobo my friend dey his group na 1k card he Dey always post
Group of over 400k people ๐๐คฒ
Who wan chop the card . I fit swear say you sef never chop the giveaway before . Nah why you dey put him matter for head like this ๐๐ OTELE
@Factsss88@Threexixty360 No go warm eba chop
Una no go tell am truth na when be say that 1-1k don blind una eye
Same peller fans are the one comparing ochacho pikin to champz because Una oga don collect money .
No go work . I don talk am before highest wey fit reach you na 1k mtn card seh ๐๐๐คฒ
@Threexixty360 I no dey watch them at all for real bro . But letโs be realistic . Carter is better than peller .
Peller is just graced .
Whatโs peller talent please remind me?
No be by to dey speak outdated English o
@Threexixty360 When Una no get sense . 2 people dey argue na one screenshot you dey drop abut Carter meanwhile Iโve seen multiple of peller
Na the one wey peller drop for that WhatsApp channel be that?
5k for the person that post it the most ๐๐๐๐คฒ
No wonder
@Threexixty360 Itโs always this screenshot of Carter๐๐๐คฒ
Meanwhile Iโve seen 5 different screenshot of pepper
Why donโt you post another screenshot of Carter ?
Na the one wey suit una agenda una dey post๐๐