@thissKellz@Cheriemike2 Na trader u wan cheat on, I don count my SL use her toto break even since.
Na to continue dey TP till final year. No long talk.
She still dey talk marriage, oya na.
@favouriwu22@IamKuyikBassey Nah everytime man dey suddenly change on una when him make money, una no dey ever include how many times una fuck up but the man close eye endure am till he finally make am.
The same woman u dey side, bring her husband hear him own pov make u cry.
Anyway na woman u be.
@Cheriemike2 If I had not seen their chats where one was asking her if I was molesting her I for no believe. In her voice note "he's just my close friend, I cannot leave David my man" the ex ๐
Two years o ๐ I later found out she still chats him while he is just interested in sex n nudes.
I haven't traveled to my village for 7 years since my dad passed and I'm the only son.
This year na so call dey fly up and down say I must come back they want to share ancestral land. Me wey dey school... Abeg the only land wey I dey see now na my cgpa ๐
I no fit drag land ๐ญ