@PhtEmmanuelO talk say "No be everybody fit pioneer, but the different part of the body get the function wey dem dey do"
Listen make you hear the word of wisdom.
#SHALOM
As crypto market dey rough now, @connectwithtola , The King of Luzanga and father figure for the space, don advise African crypto communities make dem no lose hope or focus.
According to am, na times like this dem dey know real projects and strong communities. When market dey red, na loyal believers and committed members dey stand firm.
Stay focused. Better days still dey ahead.
#AssetChainRadio
🇧🇷 Brazil 🇮🇩 Indonesia 🇳🇬 Nigeria.
Three currencies that used to mean FX risk.
Now each one has a stablecoin, backed by its own economy, running on-chain.
• BRL1 (Brazil)
• IDRX (Indonesia)
• cNGN (Nigeria)
The local-stable thesis isn't niche anymore. It's a category.
And cNGN is live on Asset Chain DEX — the one you can LP today.
Crypto fit replace fiat currency? Part 2
@Piuspaul_space talk say Opay dey faster pass blockchain.
You believe am? E fit really be true?
Make we hear your own contribution on top this matter.
#Assetchainradio
Hot crypto gist 🔥
Sir @Piuspaul_space talk say cryptocurrency no fit replace fiat currency
Listen to wetin him talk and tell us… na true or na cap?
No forget say na still your favourite Blockchain Radio
#Assetchainradio
Hot crypto gist 🔥
Sir @Piuspaul_space talk say cryptocurrency no fit replace fiat currency
Listen to wetin him talk and tell us… na true or na cap?
No forget say na still your favourite Blockchain Radio
#Assetchainradio
If you be crypto community builder, manager or project developer, come hear from the ogas themselves 🎙️
@Cryptoceleb1
Wetin really dey make crypto community strong and sustainable for long
#Assetchainradio
⚡ JUST IN: African crypto projects dey join hands together instead of everybody dey move alone 🤝
More partnerships dey bring more trust, better utility, and easier access for normal people.
As more apps dey connect different projects together, crypto go easier for everyday Africans to use
The ecosystem dey grow gradually… and Africa no wan carry last this time
@sirmapy@PhtEmmanuelO
#Assetchainradio