E get some kind stunt wey some OGs they pull once in a year, bro !
like just once and the rest of the year go soft ! bcz of the kind block ๐ฅถ๐ต wey go fall out. Na once a year dem Dey run am.
Many things Dey wey me and you never know Ski ! Who fit put us on ๐คฒ๐ป๐๐ผ?
@udjohnsonnnnn Bro F is not an option since it wonโt add to your CGPA. Having E in a course is actually equivalent to the course unit. So E is way more better in my school and to me! Ino sabi about other school.