@Lenol211@flexybenben Keep riding his cock!! Shibo he no go give you.. I no even monitor am. Na observation bros!! If you wan give person money, give them willingly. No be say you go dey put condition on top! No be help be that.
@Lenol211@flexybenben He no fit ask people like you!! Na validation the mumu dey find na. See people wey need the money he no go give am🤣 una never clock the werey! Highest giveaway wey the werey Dey do na 5k or 10k! He go still dey put deadline ontop. Omoo. May God come through for his followers..
@FrenzyHouston0_@flexybenben See wetin you Dey use your life do? Na like this you wan dey do? Na people like una him dey use the money gazz for! I check your page na giveaway you dey fight for. May God come through for you
@flexybenben On a normal day you no fit press 50k for your followers. I dey cap you now! You wan dey use am gazz yourself up! Press am for your followers Ekpaaa
@flexybenben lol. You are a joke bro!! Lmao🤣 a big joke? Check your page! You no fit ever see me drop acct for giveaway! You Dey really gazz yourself up gan oo! Ontop how much wey you dey use blind your followers! Go smoke your weed ode
@flexybenben lol. Ontop how much you dey press for them self? You no even wan know if the person busy or not? Na people wey Dey drop acct for you sha! You Dey gass yourself up gan o